By using this site, you agree to the Privacy Policy and Terms of Use.
Accept
Musiclyfer
Aa
  • Music
  • Lyrics
  • News
  • Biography
  • Trash
  • Upload
Reading: Count Me Out Lyrics by Joeboy
Share
Aa
Musiclyfer
  • Music
  • Lyrics
  • News
  • Biography
  • Trash
  • Upload
Follow US
© 2023 Musiclyfer. All Rights Reserved.
Lyrics

Count Me Out Lyrics by Joeboy

By lyfer Published October 19, 2021
Share
joeboy
joeboy

I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed
God dey my side so you can’t stress me
 
As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye
 
As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye
 
Now you see me ‘pon your television
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can’t hold me back mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o
 
Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout doesn’t mean 
I don’t know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out out out
‘Cause I no dey shout doesn’t mean 
I don’t know what I am about o na

More Lyrics from Joeboy

Share: Me Out Lyrics by Joeboy

📣 Do you find Musiclyfer useful? Follow us on Facebook(@musiclyfer) and stay updated.

TAGGED: Joeboy Lyrics
Share this Article
Facebook Twitter Email Print
Previous Article joeboy Focus Lyrics by Joeboy
Next Article Ayra Starr Bloody Samaritan Lyrics – Ayra Starr
Leave a comment

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending

Mutima Gwange by Hatim and Dokey
Mutima Gwange by Hatim and Dokey
Music
Nalumansi Bobi Wine (Cover) by G vocals Uganda
Nalumansi Bobi Wine (Cover) by G vocals Uganda
Music
Nobody - Grenade official
Nobody – Grenade official
Music
Byowaba by Bebe Cool
Byowaba by Bebe Cool
Music
Zulitums - Bulamu
Zulitums – Bulamu
Music
Nalongo - David Lutalo (Mp3 Download)
Nalongo – David Lutalo
Music

Top Lyrics

Byowaba by Bebe Cool
Byowaba Lyrics – Bebe Cool
Lyrics
Chozen Blood – Saamuwaako Lyrics
Chozen Blood – Saamuwaako Lyrics
Lyrics
Nalumansi Lyrics by Bobi Wine 2023
Nalumansi Lyrics by Bobi Wine 2023
Lyrics
Vako - Alien skin ft Yung Mulo
Vako Lyrics – Alien Skin ft. Yung Mulo
Lyrics
Did I die - Hatim and Dokey
Did I Die Remix Lyrics – Hatim & Dokey ft. Sheebah, Feffe Bussi, Vampino & D’mario
Lyrics

You Might Also Like

Byowaba by Bebe Cool
Lyrics

Byowaba Lyrics – Bebe Cool

March 28, 2023
Chozen Blood – Saamuwaako Lyrics
Lyrics

Chozen Blood – Saamuwaako Lyrics

March 27, 2023
Nalumansi Lyrics by Bobi Wine 2023
Lyrics

Nalumansi Lyrics by Bobi Wine 2023

March 23, 2023
Vako - Alien skin ft Yung Mulo
Lyrics

Vako Lyrics – Alien Skin ft. Yung Mulo

March 21, 2023
Musiclyfer
Follow US

© 2023 Musiclyfer. All Rights Reserved.

  • Cookies Policy
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • Tip Us
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?