• Write For Us
  • Cookies Policy
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • Advertise with Us
  • Tips
Sunday, July 3, 2022
  • Login
Musiclyfer
  • Music
  • Lyrics
  • Videos
  • Blog
  • Tech
No Result
View All Result
No Result
View All Result
  • Music
  • Lyrics
  • Videos
  • Blog
  • Tech
Musiclyfer
No Result
View All Result

Better Thing Lyrics by Joeboy

lyfer by lyfer
9 months ago
in Lyrics
Reading Time: 2 mins read
0
joeboy

joeboy

Do de do do 
Do de do, de do do
Do de do, de do do
Do de do

Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
 
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh 
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
 
Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing
 
Wetin be the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
 
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Ya ya ya ye
 
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
 
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
 
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh 
Na why I no dey complain (Why I no dey complain)

And Also

Salawano – Mudra D Viral (Download Music MP3)

Nakudata Lyrics – Radio & Weasel ft. OS Ssuuna

When bad belle Dey (When bad belle dey)
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing (ye ye ye)
 
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing

Share: Better Thing Lyrics by Joeboy

Tags: Joeboy Lyrics
ShareTweetSend
Previous Post

Consent Lyrics by Joeboy

Next Post

Show Me Lyrics by Joeboy

YOU MAY LIKE

Nakudata Lyrics by Radio & Weasel

Nakudata Lyrics – Radio & Weasel ft. OS Ssuuna

1 day ago
Metta Love - Vivian Tendo

Vivian Tendo – Metta Love Lyrics

4 days ago
Juliana Kanyomozi

I’m Still Here Lyrics by Juliana Kanyomozi

5 days ago
Juliana Kanyomozi

Right Here Lyrics by Juliana Kanyomozi

5 days ago
Juliana Kanyomozi

Wa Kajanja Lyrics by Juliana Kanyomozi

5 days ago
Omukwano Ogw’edda Lyrics by Juliana Kanyomozi

Zaabu Lyrics by Juliana Kanyomozi

5 days ago
Next Post
joeboy

Show Me Lyrics by Joeboy

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

TRENDING

Salawano - Mudra D Viral

Salawano – Mudra D Viral (Download Music MP3)

9 hours ago
Leero by Vyroota

Leero by Vyroota

2 days ago
Amarangamutima by Afrique & Rebo Chapo

Afrique & Rebo Chapo – Amarangamutima

3 days ago
Chozen Blood Husband mp3 download

Chozen Blood – Husband

4 days ago
Sinza by Pastor Wilson Bugembe

Sinza – Pastor Wilson Bugembe

4 days ago
Metta Love - Vivian Tendo

Vivian Tendo – Metta Love

4 days ago
Prev Next

Follow us on Twitter

About

Musiclyfer is a media platform used to promote and deliver Ugandan music, videos and music content. Providing content from over 30 African countries, it is one of the most visited music websites in Uganda.

Recent Posts

  • Salawano – Mudra D Viral (Download Music MP3)
  • Nakudata Lyrics – Radio & Weasel ft. OS Ssuuna

Categories

  • Blog
  • Kenya
  • Lyrics
  • Music
  • News
  • Profiles
  • Relationships
  • Rwanda
  • Trash
  • Videos

Socials

  • Write For Us
  • Cookies Policy
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • Advertise with Us
  • Tips

© 2022 Musiclyfer, All Rights Reserved.

No Result
View All Result
  • Music
  • Lyrics
  • Videos
  • Blog
  • Tech

© 2022 Musiclyfer, All Rights Reserved.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In