By using this site, you agree to the Privacy Policy and Terms of Use.
Accept
Musiclyfer
Aa
  • Music
  • Lyrics
  • News
  • Biography
  • Trash
  • Upload
Reading: Beggie Beggie Lyrics – Ayra Starr ft. CKay
Share
Aa
Musiclyfer
  • Music
  • Lyrics
  • News
  • Biography
  • Trash
  • Upload
Follow US
© 2023 Musiclyfer. All Rights Reserved.
Lyrics

Beggie Beggie Lyrics – Ayra Starr ft. CKay

By lyfer Published October 20, 2021
Share
Ayra Starr
Ayra Starr

[Verse 1]
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Now I’m alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

[Chorus]
See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

[Verse 2]
E no be you e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be John the baptist
I got issues (Got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo kilode oh
Ewo ewo kilode oh

[Chorus]
See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

[Bridge]
I wish I said this before but you’re messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs
I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

[Chorus]
See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

[Outro]
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me

Read: Bloody Samaritan Lyrics – Ayra Starr

📣 Do you find Musiclyfer useful? Follow us on Facebook(@musiclyfer) and stay updated.

TAGGED: Ayra starr lyrics
Share this Article
Facebook Twitter Email Print
Previous Article Ayra Starr Bloody Samaritan Lyrics – Ayra Starr
Next Article Ayra Starr Fashion Killa lyrics by Ayra Starr
Leave a comment

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending

Influencer by Feffe Bussi
Influencer by Feffe Bussi
Music
Singa Lyrics by John Blaq & Lydia Jazmine
Singa Lyrics by John Blaq & Lydia Jazmine
Lyrics
Tina - Shawn Maine ft Joshua Baraka
Tina – Shawn Maine ft Joshua Baraka
Music
Ebiseera Ebyo Lyrics – King Saha
Ebiseera Ebyo Lyrics – King Saha
Lyrics
Maama Lyrics – Judith Babirye
Maama Lyrics – Judith Babirye
Lyrics
Beere Ddene by Wilson Bugemebe
Beere Ddene by Wilson Bugemebe
Music
Kenzo begs to meet Bobi Wine
Kenzo begs to meet Bobi Wine
News
I do lyrics by Jose Chameleone
I do lyrics by Jose Chameleone
Lyrics
Geosteady - Lovenjitis
Geosteady – Lovenjitis
Music
Singa by John Blaq & lydia jazmine
Singa by John Blaq & lydia jazmine
Music
Subscribe to Our Newsletter

Subscribe to our newsletter to get our newest articles instantly!

You Might Also Like

Singa Lyrics by John Blaq & Lydia Jazmine
Lyrics

Singa Lyrics by John Blaq & Lydia Jazmine

May 30, 2023
Ebiseera Ebyo Lyrics – King Saha
Lyrics

Ebiseera Ebyo Lyrics – King Saha

May 21, 2023
Maama Lyrics – Judith Babirye
Lyrics

Maama Lyrics – Judith Babirye

May 14, 2023
I do lyrics by Jose Chameleone
Lyrics

I do lyrics by Jose Chameleone

May 2, 2023
Musiclyfer
Follow US

© 2023 Musiclyfer. All Rights Reserved.

  • Cookies Policy
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • Tip Us
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?